RESTORE FACTORY SETTINGS!

Hola amigos! 🤣✌️
Calm down and don't break your teeth, that's just a Spanish word for "hello my friend". Yeah! I started learning Spanish again for the 100th time 🤣🤣🤣
Yes, it's still me again, yes, I know it's a long time but shey you sef dinur miss me ni. I know yahaya bello said he's running for president, and since Davido broke up with Chioma water never carry am go (e shock you?🤣🤣🤣🤣). But damn! You gotta miss me too, because truth be told; I miss y'all.
Okay, I know it's Monday and this is too early, but wo, me I want to talk my mind😊🤭.
So, I took this long break since God knows when, and make I no lie na hustle carry me comot (plus OAU suddenly decided we needed to resume physically 😒😔). But everyday I wake up e dey always do me make I write (for real, if you like yinmu😏😒) because why not;
👉🏾They are auctioning diezani's breast already, ha! Sorry diezani's bra (and for f*k sake that bra fit buy some people local government office)
👉🏾Uncle bubu has used all of us to borrow money from China 😏😒
👉🏾Sun has been misbehaving lately
👉🏾1k cannot even make a pot of soup again (no stress me, na you sabi the kind soup wey you wan cook with 1k😏😏😏)
👉🏾All your friends don dey do yahoo (not my friends though) everybody just dey lie😏😏😏
👉🏾Tinubu is running for president 
👉🏾Macaroni of all food is now 350 per pack (like why????)😭😭😭
👉🏾And worst of it all OAU dey give me midterm break during exam.
For this life, if I no go lie you there is no hell again, the fact that you are on earth currently; where bad boy Kim na still president of N. Korea; Joe Biden (🤣🤣🤣🤣) na president of US (if you know you know); and God is still punishing us with the Daura guy in UAR🤭😏😒. Everything has been put together so strategically to make this place hell already. So, you still think there is another hell anywhere? Well, na you sabi o.
Unlike the other many post I have written this is not a cruise (although na still cruise sha🤣🤣🤣) but this Monday no be like any other Monday because it is exactly when I started enjoying the midterm break (atleast that's the name I can think of) that OAU decided to call me back to come and finish what I started😭😭😭. Oya let me tell you what is getting me angry on a Monday morning;
I have 5 exams remaining to become a graduate but I no sabi the course wey I dey do again (I can't even remember the exams I've done and the ones I haven't) 
See as I dey like this e be like say na wetin go make me happy I wan dey do now o. I guess it's time to restore factory settings; relax and let the universe run its course.
<h1>Hello world!</h1>
Hey Siri, play me move by badboy Timz
Hey! Welcome back to my blog

0 Comments

Drop a comment, it makes me happy 😀